Main content
“Na today dem go arrest Kabusa Oriental Choirâ€
Kabusa Oriental Choir no get training for classical music don burst plenti pipo head with dem covers of mordern Nigerian bangers like say dem be hymn.
For dis tok-tok, dem follow tell Âé¶¹Éç Pidgin wetin make dem start dis waka, dia challenges along di way and wetin dem tink say dey wait dem for front.
Dem tell tori about how dem almost arrest dem on top wia dem dey make dia videos and plenti more tori.
Duration:
This clip is from
More clips from Âé¶¹Éç Pidgin Minute
-
Âé¶¹Éç Pidgin Minute
Duration: 01:00
-
Âé¶¹Éç Pidgin Minute
Duration: 00:59
-
Âé¶¹Éç Pidgin Minute
Duration: 01:00
-
Âé¶¹Éç Pidgin Minute
Duration: 01:00